If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics

Song Details: If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics. The song name is Big Thug Boys which is sung by AV.

If You Get A Woman Hold Am Tight Oo Lyrics

Ladies and Gentlemen
AV
If you get a woman, hold am tight o
Me and my guys we dey for bike oo
Na her allocation dey for mind o
If you live your woman she go off pant o

Mmsssseeeew Kpa
No b lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys we no Dey smile o
Big thug boys we no Dey lie oBig thug boys we no dey fear nobody
And you see wahala we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move you turn to my enemy

So make u no try mе
Oya na
The thing dey do me hit mе like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke

Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o
All of our enemies dem broke die o
No competition no denial
Una be s******s we be lions
Say we dey fly high mehn we never fly low
If we dey move we no dey fear go slow

No competition no denial
Una be s******s we be lionsBig thug boys we no dey fear nobody
And you see wahala we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move you turn to my enemy

So make u no try me
Oya naThe thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke
Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o hu

Music Video

This is the end of If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics.

Share on:
Previous

Im So Lonely Broken Angel Lyrics

Classy Bougie Ratchet Lyrics

Next