Up And Down Lyrics – Zinoleesky

Presenting the Zinoleesky Up And Down Lyrics sung by Zinoleesky . The name of the song is Up & Down by Zinoleesky.

Zinoleesky Up And Down Lyrics

Niphkeys
Out of many girls
Out of many girls
Me I still see you
Calm down make I
reason you baby o
reason you baby o

You know a day won’t pass
make I no see you
Buh if no see me, kpe mi o
If you no see me, kpemi o
You’ve been up and down
Up and down

I heard you looking for love
You searching up and down
Up and down
Won ma ja, won ma gba
Those wey no believe in us dey argue
Won ma ja, won ma gba
We go show them na na na

Now them see me for club
Me I go dey there dey ball
They want t know what’s in my cup
Omo oro mi,
wetin dey sup

Now them see me for club
Me I go dey there dey ball
They want t know what’s in my cup
Omo oro mi,
wetin dey sup

Video Song

Share on:
Previous

Vishwambhari Stuti Lyrics In English

I Hear The Train A Comin Wrath Of Man Lyrics – Johnny Cash

Next